NIGERIAN MAN MOCKS ADEBOYE, OYEDEPO & BIG G.O.s: "YOU FOUGHT JONATHAN BUT NOW SILENT ON TINUBU—WHY?"
WATCH NOW
"
Nigerians..athink Una dey see wetin they happen for Jos. Na with this behavior una wan give Tinubu second Tenure?"
"Daddy G.O, Papa G.O, Oyedepo, Adeboye, all those big daddies una no go protest?"
"Una no go protest because no be Goodluck Jonathan. But Goodluck Jonathan turn, una do protest. Even if e no reach like this."
~Gen. Asabuja speaks out
" Nigerians..athink Una dey see wetin they happen for Jos. Na with this behavior una wan give Tinubu second Tenure?"
"Daddy G.O, Papa G.O, Oyedepo, Adeboye, all those big daddies una no go protest?"
"Una no go protest because no be Goodluck Jonathan. But Goodluck Jonathan turn,… pic.twitter.com/2e7xKPZomI
— Port Harcourt Socials (@PH_Socials) April 2, 2026
more ↓
They should come out and protest? after they warned you from 2015. pic.twitter.com/YbUuWPJJ7F
— God's own (@ochiidoma1) April 3, 2026
Comments
Post a Comment