Police PRO, Hundeyin Replies Man Who Begged Him For ₦30000 -

 Recently-promoted ACP Benjamin Hundeyin is the Police Public Relations Officer, Police HQs, Abuja


Police is your friend


My friend @BenHundeyin you fit help me with 30k? I no guide TBVH🙏

Ugbede August


He replies

You wan set me up with ‘How much be police salary wey him dey dash person 30k?’ Nba. I no do.

Benjamin Hundeyin


Another user on the post;


Ben 10, send small thing to your guy nah. Normally, you na better police officer. No worry, people no go drag you 😀😀😀😀😀😀😀

Ifeanyi Odimba


Better police officer kwa? Small London wey I go, all of una wan tear my cloth. 😩Mba, I no do.

Benjamin Hundeyin


Comments